Skip to main content
Photo: Nigeria Solders Pray As They Do Their Sallah On Duty
Dis Muslim solders wai still dey for battle zone, snap photos as dem dey pray on Sallah day. Dem suppose dey with dir family dey celebrate Eid-El-Kabir but dem dey among dos professionals called ‘Essential Duty Officers’.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.